Click here for previous episode. Rat wey go follow lizard play for rain, make e remember say after d rain, if lizard shake bodi, e don dry. Pesin no dey scratch bodi as bodi take scratch am, or else e bodi go peel. Timo na one kind ugly man like dat,... Read More
Abako (Pidgin series)
If life dey fair, maybe e for no sweet. No wonda TVs wey dey report wahala and katakata dey sell wella. All dis tins dey make d world busy, as bad as e sound for ear, pipu still wan dey hear dem. Dat na d funny tin about dis world wen we dey. Shaba don... Read More