Search results
12 results found.
12 results found.
Previous episodes —> Abako 1, Abako 2 If u think say na only book dem dey go read for Abako Community School, naim be say u join for d problem wey dey Abako. Na two sessions naim dey Abako Community School. The morning session na for children... Read More
Click here for previous episode. Rat wey go follow lizard play for rain, make e remember say after d rain, if lizard shake bodi, e don dry. Pesin no dey scratch bodi as bodi take scratch am, or else e bodi go peel. Timo na one kind ugly man like dat,... Read More
If life dey fair, maybe e for no sweet. No wonda TVs wey dey report wahala and katakata dey sell wella. All dis tins dey make d world busy, as bad as e sound for ear, pipu still wan dey hear dem. Dat na d funny tin about dis world wen we dey. Shaba don... Read More